AIDS vs EBOLA


»»AIDS:- hahaha i knew it,i knew they will find your cure idiot
»»EBOLA:- shut up jor,u r just being jealous of me because I hv come to take over from you  mumu
»»AIDS:- look at dis fool o,, who is jealous of u? hw many pipo hv u killed dat u r now blabing. bcos of u they hv built isolation unit for u in lagos.
»»EBOLA:- 4get i stil dey study lagos market very soon i go gain ground
»»AIDS:- abeg go si don for corner as u big reach na ordinary kolanut dem wan use cure u,,,,no worry by the time dem go begin to use gala and lacasara cure u ehn u go knw say lagos market no easy to penetrate anyhw idiot....
Share on Google Plus

About Katch

This is a short description in the author block about the author. You edit it by entering text in the "Biographical Info" field in the user admin panel.
    Blogger Comment
    Facebook Comment

0 comments :

Post a Comment